Happy New month oh my people...
Na wa oh!!!
Na wa oh!!!
Just a day to my graduation and person don steal my lappy. No be small thing oh. I come room after convocation service (which was amazing by the way...Bishop Abioye is wonderful)... as I reach my room, I see sey dey don break my locker and my laptop don go... all my works, my writings, my novels ,everything dey dat laptop and one person no fear... d guy enter my room, break my locker come steal my laptop... dat one kno come do am, he come steal my rommie lappy too...hmmmnn... I kno get plenty thing talk... I don report the thing to Baba God and I kno say whoever carry dat lappy go return am in Jesus name.
Tomorrow na d D-Day oh... E be like sey I wan piss for pant...
I go holla una later...
#nowreading: Ted Dekker- Boneman's Daughter
Peace out people...
Coming soon from Harry Itie "The Musings of an ex-Prostitute..
PS: If you don't know, I got 11 nominations at the Nigerian Blog Awards... Check it out here
PS: If you don't know, I got 11 nominations at the Nigerian Blog Awards... Check it out here
